One Big Strom

One Big Strom

...Chapter 1 - One big Storm

For one town wey dey near river and wey sun dey shine well well, one man wey dey answer Jonathan Gullible don already dey live there before people wey carry motor wey no get cover and wey den be ogbonge actors come begin live there.

Everybody see this man as person wey no get head, but him papa & mama no see am so, dem think of am as person wey im sense complete, wey dey always talk true and say im go fit do sport well well. Dem dey work for one shop wey dem dey sell things wey den dey use for ship to take catch fish, for the main street of one twin wey na people wey dey catch fish boku for there – for the town dem get some people wey dey hardworking, some of these people bad, some dey good and many inside them just dey plain small.

If Jonathan no get message to send or work to do for im family store, im go carry im jagajaga sailing boat play go. Like many other young people, Jonathan see say im life no to sweet and say the people for im area no too tap. Im dey always want see one big ship or water snake any time im dey drive im boat. Im even dey think say one day im go jam people wey go kidnap am for on top water and carry am travel all the whole 7 rivers by force, or person wey dey catch whale go carry am go hunt for whale. Most of these im strowe dey stop when im belle begin shout for food or when im throat dry for water.

For one sunny day like that wey the sea fine and coole well well, Jonathan no even think of im afternoon food or even the things wey im dey use catch fish, im just rush carry boat enter sea go. Im no even take note of the heavy and dark clouds wey gather for front.

Jonathan never too go far, and im mind coole well well. The time wey the wind begin blow well, im no even worry at all until e dey too late. E no to tay before im begin dey struggle with to survive as the breeze dey blow im boat...

View Full Essay

Saved Papers

Find papers more easily with our Saved Papers feature.

Join Now

Get unlimited access to over 190,000 essays and papers.

Join Now